Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jeremaya 11:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Tell dem sey, ‘Di Oga wey bi Israel God sey, “Curse go follow doz wey nor gri obey di kovenant.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jeremaya 11:3
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God sey, “I go curse di pipol wey leave mi kon go trust human being. Pipol wey depend on flesh and blood for dia pawa.


Den, some go ansa, ‘Na bikos dem forget dia kovenant wey dem make with dia God kon go serve and woship oda gods.’


E nor go bi like di old kovenant wey I make with dia grand-grand papa, wen I karry dem komot from Egypt. Even doh I bi like dia husband, dem nor gri keep di kovenant wey wi make.


(Pesin wey nor do God work with all en heart, na curse go follow am and na di same curse go follow who nor bring en swod kom out to take kill!)


Anybody wey nor gri obey or keep dis law and kommand, na curse go follow am. Den all di pipol go ansa, “Amen.” ’ ”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ