Jeremaya 11:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 So I pray to God: “My Oga God wey dey rule all of us; yor judgement na true and Yu dey si wetin pipol dey tink for dia heart. Make Yu fight dis pipol for mi, bikos my life dey yor hand.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |