Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 9:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Noah wey bi farmer na-im bi di first man to plant vineyard.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 9:20
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Oga God kon porshu man and en wife komot from Eden Gardin, so dat e go-go farm for di groun where God from kreate am.


Eve get belle again kon born anoda boy and en name na Abel. Abel dey kare for di animals, while Kain na farmer.


E koll di boy Noah kon sey, “Dis one go give us rest from all di hard-hard work wey wi dey do from dis groun wey Oga God don curse.”


Dis na Noah sons and from dem, pipol kon full di whole eart.


Wen e drink some for di wine, di drink kon katch am and e naked for inside di tent.


Good pesin word dey give long life, but wiked pesin word dey put am for trobol.


Pesin wey dey work hard, always get plenty to chop, but pesin wey dey porshu dis world tins, nor get sense.


Wen I waka pass foolish and lazy pesin farm and vineyard,


Na evribody dey enjoy wetin di land dey produce; even king dey put hope for wetin dem harvest from farm.


So make una nor dey look mi anyhow bikos sun don make my skin black. My brodas dey vex for mi, so dem kon force mi dey work for farm and bikos of dat, I nor fit kare for my body.


E get any soja wey dey pay ensef salari? Abi who plant vegitabol, nor dey chop for inside? Or who dey keep sheep nor dey drink from dia milk?


E get anybody for here wey just plant vineyard and neva chop anytin from am? If na so, yu fit go house, bikos dem fit kill yu for war and anoda pesin go chop di first fruit for yor harvest.


Di woman wey una dey won marry, anoda man go rape am. Una go build house, but una nor go fit stay inside. Una go plant vineyard, but una nor go chop dia fruit.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ