19 Dis na Noah sons and from dem, pipol kon full di whole eart.
Na dis bi family wey Noah shidren: Shem, Ham and Jafet born, afta di flood happen.
Afta Noah don stay for five hundred years, e kon born Shem, Ham and Jafet.
Make all di tins wey get life kom out with yu. Make evritin kom out: di birds, animals and evritin wey dey creep for groun. Make dem get belle kon born full di eart!”
Den God bless Noah and en shidren kon tell dem, “Make una born full di eart.
Noah wey bi farmer na-im bi di first man to plant vineyard.
But yu go get many shidren and dem go many kon full di whole eart.”