Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 9:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So God tell Noah, “Dis na sign for di kovenant wey I make between mi and evritin wey get life for dis eart.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 9:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And God sey, “Dis na di sign for di kovenant wey I dey make with yu and evritin wey get life and dis kovenant na from one generashon go rish anoda:


Wen di rainbow dey for di kloud, I go si am kon remember di everlastin kovenant between mi and evritin wey get life for dis eart.”


Noah sons wey kom out from di boat na Shem, Ham and Jafet. (Na Ham bi Kanaan pipol papa.)


“Si! I dey make my kovenant with yu and yor shidren-shidren


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ