Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 9:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Wen ever I bring kloud make e kover di eart and di rainbow sign appear for di sky,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 9:14
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go use rainbow as sign for di sky and e go bi sign for di kovenant wey I make with di eart.


den I go remember di kovenant wey I make with una and evritin wey get life akordin to how dem bi. Wota nor go ever kom distroy di eart and evritin wey get life again.


E kover di heavens with kloud kon make rain fall for di eart, den E make grass grow on-top mountins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ