12 And God sey, “Dis na di sign for di kovenant wey I dey make with yu and evritin wey get life and dis kovenant na from one generashon go rish anoda:
From naw go, yu must sekonsaiz evry pikin wey bi boy, eight days afta dem born am,
I go use rainbow as sign for di sky and e go bi sign for di kovenant wey I make with di eart.
So God tell Noah, “Dis na sign for di kovenant wey I make between mi and evritin wey get life for dis eart.”
Di blood go bi sign sey na una dey dat house, so dat wen I si di blood, I go waka pass and I nor go tosh una wen I dey ponish Egypt pipol.
Dis matter go bi like sign for una hand and fore head, so dat una go remember as di Oga God take karry us komot from Egypt with en mighty pawa.”
So make una promise and swear with God name sey, bikos I dey good to una, una go dey good to mi and my family. Make una promise sey