Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 9:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 and with evritin wey dey alive: all di birds and animals, evritin wey follow yu kom out from di boat.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 9:10
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But God remember Noah and all di animals wey dey inside di boat. So E make one breeze blow for di eart, den di wota kon dey dry small-small.


Evritin wey get life: animals, birds and di ones wey dey creep kon kom out one-by-one.


Na with dis word I take enter kovenant with yu; I promise sey I nor go ever distroy di eart with wota again.”


“Si! I dey make my kovenant with yu and yor shidren-shidren


God dey good to evribody. E dey sorry for evritin wey E kreate.


I go keep my promise kon make yu my own, den yu go know sey na mi bi yor God.


den why yu feel sey I know go sorry for Nineveh town wey dey for darkness? Place where en pipol many pass one hundred and 20,000 and wey get many animals.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ