8 Den Noah send anoda bird make e go si if di wota don dry finish.
kon send one bird go; di bird fly dey go front and back, until di wota kon dry finish.
Di dove nor si anywhere pesh put, bikos wota still kover di eart, so e kom meet Noah back for di boat.
Si as my darlin fine well-well, make yu si as yu fine rish! Yor eyes bi like dove own!
Yu bi like dove wey hide inside rock, so make yu allow mi si yor fine face kon hear yor sweet vois.
“Si! I dey send una go like sheep for where plenty wiked animals dey, so make una dey wise like snake and gentol like dove.