7 kon send one bird go; di bird fly dey go front and back, until di wota kon dry finish.
Afta forty days, Noah open di window wey e make for di boat
Den Noah send anoda bird make e go si if di wota don dry finish.
Di valley go bring out wota wey yu go drink and I don kommand birds make dem bring food kom give yu for der.”
E dey drink wota from di valley and birds dey bring bread and meat kon gi-am evry morning and evening.
Na who dey feed raven bird wen dem dey waka dey find food for evriwhere? Even wen dia small shidren dey kry give mi sey dem dey hongry, na yu dey feed dem?
E dey give food to wild animals kon feed di yong birds wen dem dey kry.
crow,