Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Afta forty days, Noah open di window wey e make for di boat

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:6
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu go make roof for di boat, finish am kon leave space wey rish eight inches from di top. Put one door for di boat and yu go divide am into three: di lowa one, di middle and di uppa one.


Di wota still dey go down until di tent mont and dem kon dey si top of di mountin.


kon send one bird go; di bird fly dey go front and back, until di wota kon dry finish.


Wen Daniel hear wetin happen, e kon go en house. E klimb go one room for up wey en window face Jerusalem. Just as e dey do before, e knee down for di window wey open kom pray give God and e dey do am three times evriday.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ