5 Di wota still dey go down until di tent mont and dem kon dey si top of di mountin.
Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open,
Di wota kon dey dry small-small, so afta one hundred and fifty days, dry groun kon show.
For di seventint day for di seven mont, di boat kon stay on-top one mountin wey dem dey koll Ararat.
Afta forty days, Noah open di window wey e make for di boat