Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Evritin wey get life: animals, birds and di ones wey dey creep kon kom out one-by-one.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:19
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.


Den God sey, “Make di land produce difren animals akordin to dia kind: kattle, tins wey dey creep for groun and wild animals akordin to dia kind.” And na so e kon bi.


Noah kom out with en sons, wife and en pikin wife dem.


Noah build one altar for Oga God. E kon take some from evry klean animal and bird take offa ofrin for di altar.


and with evritin wey dey alive: all di birds and animals, evritin wey follow yu kom out from di boat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ