Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Noah kom out with en sons, wife and en pikin wife dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Oga God distroy evritin wey get life for di eart: pipol, animals, di ones wey dey creep for groun and birds for di sky. All of dem die komot di eart. Only Noah and doz wey dey with am for di boat, naim save.


Make all di tins wey get life kom out with yu. Make evritin kom out: di birds, animals and evritin wey dey creep for groun. Make dem get belle kon born full di eart!”


Evritin wey get life: animals, birds and di ones wey dey creep kon kom out one-by-one.


God dey always protet mi both wen I go out and wen I dey kom back! E go protet mi naw and forever.


bikos dem nor do wetin God tok. God get patient for dem wen Noah dey build di ark, but na only di eight pipol wey dey inside di ark save from di wota.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ