15 Den God tell Noah,
So for di twenty-seven day for di sekond mont, di eart kon dry finish.
“Make una kom out from di boat, both yu, yor wife, yor shidren and dia wife.
Before-before, God tok to awa grand-grand papa dem for many ways, thru di profets,