Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So for di twenty-seven day for di sekond mont, di eart kon dry finish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:14
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open,


Wen Noah don rish six hundred and one year, for di first day for di first mont, di wota kon dry finish from di eart and Noah open di boat kon si sey di groun don dry.


For thirty-seven years wen King Jehoiashin dey for Babilon, for di twenty-sevent day for di twelft mont, for di first year wen King Evil-Merodak dey rule Babilon, e sorry for King Jehoiashin kon release am from prison.


Twenty-seven years afta King Jehoiashin and Israel pipol dey Babilon as prisonas, for di first day for di first mont, God kon tell mi:


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ