Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Wen Noah don rish six hundred and one year, for di first day for di first mont, di wota kon dry finish from di eart and Noah open di boat kon si sey di groun don dry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:13
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open,


Noah don rish six hundred years wen wota kover di eart.


So for di twenty-seven day for di sekond mont, di eart kon dry finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ