Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 8:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Wen di dove kom back for evening, betta fresh olive tree leaf dey en mout! Noah kon know sey di wota don almost dry finish.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 8:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Noah wait for anoda seven days, den e send di dove go again.


E wait for anoda seven days, den e send di dove go again, but dis time, di dove nor kom back.


So dem make and send dis kommand go round Jerusalem and di oda village and towns sey: “Make una go di hills go kut wood kom from olive, myrtle, palm and oda trees make wi take build where wi go stay celebrate di festival, just as dem rite am for di law.”


How pesin go prish God word wen God nor send am? As God word sey, “Pipol wey dey prish di Good News dey waka well, bikos na good tins dem dey bring!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ