10 Noah wait for anoda seven days, den e send di dove go again.
And afta seven days, di rain kon start to fall.
Bikos seven days from naw, I go send rain kom di eart for forty days and forty nite kon kill evritin wey get life wey I kreate.”
Wen di dove kom back for evening, betta fresh olive tree leaf dey en mout! Noah kon know sey di wota don almost dry finish.
E wait for anoda seven days, den e send di dove go again, but dis time, di dove nor kom back.
Di dove nor si anywhere pesh put, bikos wota still kover di eart, so e kom meet Noah back for di boat.
I wait with patient make God kon help mi, and E turn kon hear my kry.
My Oga God! Wi dey wait for Yu as Yu dey judge us. Yes! Na yor greatness and as Yu dey do yor tins, dey make us grow.
I go really wait for God wey don rijet Jakob family; I go wait for am.
But if wi put hope for wetin wi nor fit si, wi go take all awa mind wait for am with patient.