19 Di wota kon kover di eart sotey e even kover di mountins wey high pass for di eart.
Di wota kover di eart and di boat kon dey float on-top di wota.
Di wota kon high rish twenty fit afta e don kover di mountins wey high pass.
Evriwhere go dry if God sey make rain nor fall and river go only flow wen God gi-am wota.
True-true, hills and mountins nor fit help us. But na only Yu wey bi awa Oga God, go fit help wi, yor pipol.
And na with di same wota, E take distroy di eart wey dey before.