18 Di wota kover di eart and di boat kon dey float on-top di wota.
Di wota fall for di eart for forty days. As di wota dey many, di boat dey go up.
Di wota kon kover di eart sotey e even kover di mountins wey high pass for di eart.
Even before dia time end, wota don karry dem go.
Di ship dey travel on-top sea and Yu still make whale dey swim and play for der too.
Abeg! Make Yu nor let di wota karry mi go! Nor let di wota swallow mi! Make Yu nor let mi die inside di pit!
Di wota fall kover di shariot with doz wey dey ride dem and all Fero sojas wey porshu Israel pipol enter di sea, kon die.