Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 7:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Dem enter with evry kind tin wey get life; difren animal; evritin wey dey creep for groun akordin to how dem bi and evry bird akordin to how dem bi, plus evritin wey get feada.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 7:14
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.


Den God sey, “Make di land produce difren animals akordin to dia kind: kattle, tins wey dey creep for groun and wild animals akordin to dia kind.” And na so e kon bi.


Yu must take two-two of evry kind animals enter di boat, make dem bi man and woman, so dat dem go fit born and dey alive with yu.


For dat very day, Noah enter di boat with en sons Shem, Ham and Jafet, plus en wife and en shidren wife.


Two-two from evritin wey get life kom meet Noah inside di boat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ