8 Josef family, en brodas and en papa family. But dem leave di small-small shidren and dia animal for Goshen.
So Josef go beri en papa and all Fero ofisas follow am go; from di senior ofisas go rish di oda ones for di hold Egypt,
War horse and di driver still follow am go, so pipol wey follow am many well-well.
All awa animal must go with us and no one go remain. Wi must take di animals go serve awa God. Until wi rish der, wi nor go fit know wetin to take serve awa God.”