7 So Josef go beri en papa and all Fero ofisas follow am go; from di senior ofisas go rish di oda ones for di hold Egypt,
E kollect evritin wey dem tif. E still bring en broda pikin, Lot and en propaty with all di wimen and evribody kom back.
So Fero sey, “Make yu go beri yor papa, just as e make yu swear sey yu go do.”
Josef family, en brodas and en papa family. But dem leave di small-small shidren and dia animal for Goshen.