7 Seth dey for eight hundred and seven years again and e born some oda sons and dotas.
Afta Adam born Seth, e still stay for anoda eight hundred years and for dis time, e still born many sons and dotas.
Wen Seth don stay for one hundred and five years, e kon born Enosh.
Di total life wey Seth live na nine hundred and twelf years and e kon die.
Kenan na Enosh pikin, wey bi Seth pikin, wey bi Adam pikin and na God kreate Adam.