Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 5:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Afta Noah don stay for five hundred years, e kon born Shem, Ham and Jafet.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 5:32
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na dis bi family wey Noah shidren: Shem, Ham and Jafet born, afta di flood happen.


Dem still born some sons give Shem (wey bi Jafet senior broda) and na Shem bi papa to all Eber sons.


Dis na Noah family akordin to dia generashon, kountry and dia pipol kon full di eart afta di rain don fall finish.


Ham shidren na Kush, Mizraim, Put and Kanaan.


Di total life wey Lamek live na seven hundred and seventy-seven years and e kon die.


Wen human being don plenty for di world and dem kon dey born girls,


Noah get three boys and dia name na: Shem, Ham and Jafet.


For dat very day, Noah enter di boat with en sons Shem, Ham and Jafet, plus en wife and en shidren wife.


Noah don rish six hundred years wen wota kover di eart.


Kainan wey Arfaxad born, naim bi Shela papa. Arfaxad na Shem pikin, and Noah wey Lamek born, naim bi Shem papa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ