30 Lamek live for five hundred and ninty five year afta e born Noah and e still get oda shidren.
E koll di boy Noah kon sey, “Dis one go give us rest from all di hard-hard work wey wi dey do from dis groun wey Oga God don curse.”
Di total life wey Lamek live na seven hundred and seventy-seven years and e kon die.
Afta Adam born Seth, e still stay for anoda eight hundred years and for dis time, e still born many sons and dotas.