18 Wen Jared don live for one hundred and sixty-two years, e kon born Enoch.
Kain sleep with en wife and e get belle kon born boy wey e koll Enoch. Kain build one town kon name am, Enoch wey bi en pikin name.
Di total life wey Mahalalel live na nine hundred and ninty-five years and e kon die.
Jared live for anoda eight hundred years and e get oda sons and dotas.
Jared born Enoch, Enoch born Metuselah, Metuselah kon born Lamek.
Lamek na Metuselah pikin, wey bi Enoch pikin, wey bi Jared pikin and Mahalalel wey Kenan born, naim bi Jared papa.
Wen Paul si dis vishon finish, wi kon try to go Masidonia. Wi kon bilive sey God don koll us make wi go prish di Good News to di pipol wey dey der.