Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 5:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Kenan live for eight hundred and forty years afta e born Mahalalel and e born oda shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 5:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Kenan don live for seventy years, e kon born Mahalalel.


Di total life wey Kenan live na nine hundred and ten years and e kon die.


Afta Adam born Seth, e still stay for anoda eight hundred years and for dis time, e still born many sons and dotas.


Lamek na Metuselah pikin, wey bi Enoch pikin, wey bi Jared pikin and Mahalalel wey Kenan born, naim bi Jared papa.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ