Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 49:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Judah my pikin, yu bi yong lion wey just chop wetin e kill finish. Yu dey kill like lion kon kwayet dey look; yu bi like woman lion, na who go fit fight am?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 49:9
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem mold melu head for di throne back and near di two chair hand. Dem still mold anoda lion put for di throne. E nor get any throne wey bi like dis for any oda kingdom.


Di throne get six steps and di place where dem go put leg on-top, na gold dem take do am. Di throne get where dem go rest hand put for di two side and one image like lion dey for di two side for di throne.


Wen di mama wait kon si sey en pikin nor dey kom back again, e kon train anoda lion wey wiked pass di first one.


I go attack Israel and Judah pipol like lion. Mi mysef go tear dem to pieces kon karry dem komot der and nobody go fit save dem.


“Dia wikedness nor allow dem turn kom meet mi wey bi dia God, bikos di juju wey dem dey serve, dey shark dem and dem nor won know mi at-all.


Doz wey remain for Israel go skata go oda nashons and dem go bi like lion among animals for bush; like yong lion wey dey mash and kill oda animals without who go save dem.


Israel pipol go bi like strong lion wey nor dey rest until e don distroy en enemies kon drink di blood of di pesin wey e kill.”


Di nashon bi like strong lion; wen e dey sleep, nobody fit wake am. Anybody wey bless Israel pipol, go dey bless and anybody wey curse Israel pipol, curse go follow am.’ ”


Den afta Christ don distroy all pawas, di world go end and e go give di kingdom to God wey bi di Papa.


Moses pray for Gad tribe sey: “God go bless una wey make en land wide! Gad pipol bi like lion wey won tear pesin hand or head komot from en body.


Den one among di eldas kon tell mi, “Make yu nor kry again! Look, di lion for Judah tribe, wey kom from David family, don win. So e go open di book and break di seven keys.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ