31 Na der dem for beri Abraham and en wife Sarah; na der two dem for beri Isaak and en wife Rebekah and na der I for beri Leah.
Den Abraham get up from where e for dey mourn en wife wey die kon tell Het pikin dem sey,
Dis na di field wey Abraham buy from Het shidren. So dem beri Abraham and en wife Sarah for der.
En pikin Isaak and Ishmael kon beri am for Makpelah grave near Mamre, for Efron field and dis Efron na Zohar wey kom from Hit, pikin.
(Laban get two girl pikin; di senior one name na Leah and di yonga one na Rashel.
Den Isaak kon die go join en grand-grand papa dem. E old well-well before e die and e live en life komplete. En sons Esau and Jakob kon go beri am.
but wen I die, karry mi komot from Egypt go beri for my papa burial groun.” So Josef sey, “Papa! I go do as yu tok.”
Dem buy di field and di grave wey dey inside from Het shidren.”
En sons karry am go Kanaan kon beri am for di grave wey dey Makpelah field near Mamre. Dis na di field wey Abraham buy as burial groun from Efron wey bi Hit pesin.
Dia bone dey der till dem karry dem go beri for Shekem for di grave wey Abraham buy from Hamor shidren.