Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 49:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Na rish-rish food Asher go dey chop and e go dey provide betta food for kings.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 49:20
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Leah kon sey, “My belle dey sweet mi, bikos wimen go dey happy well-well, bikos of mi!” So e koll di pikin Asher.


Asher sons na: Imnah, Ishvah, Ishvi, Beraya and Serah wey bi dia sista. Beraya sons na Heba and Malkiel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ