12 En eyes dark pass wine and en tit white pass milk.
E tie en donkey put for di vine, di vine wey e choose. Na wine e take dey wosh en klot and na grape e take dey wosh en garment.
Zebulun go dey stay near di sea and e go dey kontrol many sheep for di sea, en land go long go rish Sidon.
Na who dem dey curse? Na who dey face trobol? Na who get enough? Na who dey komplain? Na who sore full en body? Na who nor dey fit si well?