3 Fero kon ask Josef brodas, “Na wetin una dey do.” Dem ansa, “Yor savants dey kare for animals, just as awa grand-grand papa dem do.”
Eve get belle again kon born anoda boy and en name na Abel. Abel dey kare for di animals, while Kain na farmer.
Dem kon sey, “Make yu tell us! Na who make dis tins dey happen to us so? Na wish kind work yu dey do? Where yu from kom? Wetin bi yor kountry name and wish tribe yu bi?”
bikos even wen wi dey with una, wi tell una sey, “Pesin wey nor ready to work, make e nor chop.”