2 Josef take five among en brodas kon introduce dem to Fero.
Wen Fero koll and ask una sey, ‘Na wetin una dey do?’
Wen dem kom di sekond time, Josef show ensef give en brodas and Fero kon know Josef family.
Wi do like dis, bikos wi know sey di Pesin wey raiz-up Jesus, go still raiz us up with Jesus and E go take wi and una enter en kingdom.
As wi dey tell evribody wetin dem go do, wi dey prish Christ and tish with wisdom, so dat wen wi go show una to Christ, una go don dey pafet.
Naw, make all glory bi God own, bikos E nor let una fall and E go bring una kom en present with betta joy wey nor get fault.