Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 47:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So dem bring all dia animals kon give Josef and Josef give dem food afta dem don drop dia horse, sheep and kattle. E save dem dat year, bikos e still dey give dem food chop wen dem bring dia animals.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 47:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Josef sey, “If una money don finish, make una bring una animals kon give mi and I go give una food.”


Wen dat year don finish, dem kon meet am di next year dey sey, “Wi nor fit hide am from awa oga sey di money and all awa animals don finish.


Solomon buy en horse from Egypt and Silisia; doz wey dey sell for di king, na dem buy dem kom from Silisia for di normal prize.


Satan ansa, “Di true bi sey, pesin go give Yu evritin wey e get, so dat e nor go die.


I go use my pawa bring sickness kom meet una animals for fields, una horse, donkey, kamel, kattle, sheep and goat dem.


Pipol wey dey go Egypt for help, curse dey dia head! Dem dey put dia hope for di plenty sojas, ordinary horse and shariot wey Egypt get. But dem nor trust Israel God or kom meet am make E help dem!


“Nobody go fit serve two oga, e go hate one kon love di oda one, or e go serve one with all en heart and nor respet di oda one. Nobody go fit serve God and money for di same time.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ