33 Wen Fero koll and ask una sey, ‘Na wetin una dey do?’
Di men sabi guide animal; dem dey kare for animals well-well. Dem kom with dia animals, plants and evritin wey dem get.’
Dem kon sey, “Make yu tell us! Na who make dis tins dey happen to us so? Na wish kind work yu dey do? Where yu from kom? Wetin bi yor kountry name and wish tribe yu bi?”