Jenesis 46:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
31 Den Josef tell en brodas and evribody wey dey en papa house sey, “I go-go tell Fero sey, ‘My brodas and my papa family wey bin dey for Kanaan, don kom follow mi stay.
True-true, Jesus make pipol dey holy, so en and di pipol wey e make holy, na God kreate dem. Na dis make am nor dey shame to koll dem en brodas and sistas.