Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 46:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Israel kon tell Josef, “As long as I don si yor face kon know sey yu dey alive, I fit die naw.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 46:30
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Israel sey, “E don do! My pikin Josef still dey alive! I go-go si am before I die.”


Josef klimb en shariot kon go meet en papa Israel, for Goshen. Wen e meet am, e hug am kon bigin kry.


Den Josef tell en brodas and evribody wey dey en papa house sey, “I go-go tell Fero sey, ‘My brodas and my papa family wey bin dey for Kanaan, don kom follow mi stay.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ