25 Dis na di shidren wey Rashel savant, Bilhah born. E born all of dem for Jakob and dem bi seven.
(Laban give en savant Bilhah to Rashel, so dat e go bi en savant.)
As Israel dey for di land, Reuben kon go sleep with Bilhah, en papa girl-friend and Israel kon hear wetin happen. Jakob get twelf sons:
Di sons wey Bilhah, Rashel savant born na Dan and Naftali.
Naftali sons na: Jahziel, Guni. Jeza and Shillem.
Reuben, Simeon, Levi, Judah,