23 Dan son na: Hushim.
Den Rashel sey, “God don save mi. E don ansa my prayers kon give mi boy pikin.” Dat na why Rashel koll di pikin Dan.
Di sons wey Bilhah, Rashel savant born na Dan and Naftali.
All dis na Rashel sons wey dem born give Jakob and dem bi fourteen.
Naftali sons na: Jahziel, Guni. Jeza and Shillem.
From Dan: na 28,600 sojas and dem dey ready for war.
Dan, Josef, Benjamin, Naftali Gad and Asher.
Ir sons na Shuppim and Huppim. Na Aher born Hushim.
Doz wey dey Dan tribe dey waka with dia flag, na dem bi di rear guide wey dey work for all di kamp akordin to dia family; Na Ahiezer wey Ammishaddai born dey lead dem.
Moses pray for Dan tribe sey: “Dan pipol bi like yong lion wey dey kom out from Bashan.”