22 All dis na Rashel sons wey dem born give Jakob and dem bi fourteen.
Den yor savant, awa papa kon sey, ‘Una know sey my wife born two boys for mi.
Benjamin sons na: Bela, Beka, Ashbel, Gera, Naaman, Ehi, Rosh, Muppim, Huppim and Ard.
Dan son na: Hushim.