19 Jakob wife Rashel born only: Josef and Benjamin.
Since Jakob don love Rashel well-well, e kon sey, “I go serve yu for seven years, so dat I go fit marry yor yonga dota, Rashel.”
E kon koll am Josef wey mean, “Make God give mi anoda boy pikin.”
Di sons wey Rashel born na Josef and Benjamin.
Naw, dem kon take Josef kom Egypt and Potifa, one Fero offisa and di bodyguard oga for Egypt kon buy Josef from Ishmael pipol wey bring am kom der.
Den yor savant, awa papa kon sey, ‘Una know sey my wife born two boys for mi.
All dis na di shidren wey Leah savant, Zilpah born. E born dem for Jakob and all of dem na sixteen.
Dem born Manasseh and Efraim give Josef for Egypt. Potifara wey bi priest for On, na en dota Asenat born dem for Josef.
Dan, Josef, Benjamin, Naftali Gad and Asher.
Issakar, Zebulun, Benjamin,
Jakob family for Egypt, na seventy (Josef don already dey Egypt before dem kom).