Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 46:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 All dis na di shidren wey Leah savant, Zilpah born. E born dem for Jakob and all of dem na sixteen.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 46:18
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

(Laban give en savant Zilpah to Leah, so dat e go bi Leah savant.)


Di sons wey Zilpah, Leah savant born na Gad and Asher. All dis na Jakob sons wey dem born for am for Paddan Aram.


Asher sons na: Imnah, Ishvah, Ishvi, Beraya and Serah wey bi dia sista. Beraya sons na Heba and Malkiel.


Jakob wife Rashel born only: Josef and Benjamin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ