16 Gad sons na: Zifion, Haggi, Shuni, Ezbon, Eri, Arodi and Areli.
Leah kon sey, “E good well-well!” So e koll di pikin Gad.
Di sons wey Zilpah, Leah savant born na Gad and Asher. All dis na Jakob sons wey dem born for am for Paddan Aram.
All dis na di shidren wey Leah born for Jakob for Paddan Aram, with Dinah en dota. All en sons and dotas na thirty-three.
Pipol wey dey tif, go attack Gad, but e go attack dem wen dem don go back.
Dan, Josef, Benjamin, Naftali Gad and Asher.