Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 46:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 All dis na di shidren wey Leah born for Jakob for Paddan Aram, with Dinah en dota. All en sons and dotas na thirty-three.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 46:15
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Isaak na forty years, e kon marry Rebekah wey bi Betuel, di Aramean pikin and dis Betuel kom from Paddan Aram. Rebekah broda na Laban di Aramean.


(Laban get two girl pikin; di senior one name na Leah and di yonga one na Rashel.


Di sons wey Leah born na Reuben wey bi Jakob first pikin, Simeon, Levi, Judah, Issakar and Zebulun.


Gad sons na: Zifion, Haggi, Shuni, Ezbon, Eri, Arodi and Areli.


Israel sons na: Reuben, Simeon, Levi, Judah, Issakar, Zebulun,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ