11 Levi sons na: Gershon, Kohat and Merari.
Leah get belle again and e born anoda boy. E kon sey, “Naw dis time, my husband go love mi, bikos I don born three boy pikin.” Dat na why e koll am Levi.
Simeon sons na: Jemuel, Jamin, Ohad, Jakin, Zohar and Shaul (di pikin wey one Kanaan woman born for am).
Judah sons na: Er, Onan, Shelah, Perez and Zera (But Er and Onan die for Kanaan land). Perez sons na Hezron and Hamul.
Israel sons na: Reuben, Simeon, Levi, Judah, Issakar, Zebulun,
Nahshon born Salma and na Salma born Boaz.
Dia sistas na Zeruaya and Abigail. Zeruaya three sons na: Abishai, Joab and Asahel.
Levi born three sons: Gershom, Kohat and Merari.
Dis na di head for di difren family for Israel: Reuben wey bi Israel first pikin, born Hanok, Pallu, Hezron and Karmi. Na dis pipol bi Reuben family.
Levi shidren akordin to dia rekord na Gershon, Kohat and Merari. (Levi stay for one hundred and thirty-seven years.)