Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 46:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Simeon sons na: Jemuel, Jamin, Ohad, Jakin, Zohar and Shaul (di pikin wey one Kanaan woman born for am).

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 46:10
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Isaak koll Jakob kon bless am. Den e kommand am sey, “Make yu nor marry any Kanaan woman!


Leah get belle again kon born anoda boy. E kon sey, “Bikos God hear sey my husband nor love mi, E don give mi dis one too.” So Leah kon koll am Simeon.


So for di third day, wen all of dem still get sore, two among Jakob sons, Simeon and Levi, Dinah brodas, take swod go fight di town kon kill all di men.


Den Jakob tell Simeon and Levi sey, “Una don turn mi to dirty wey dey smell to di pipol for dis land, Kanaan pipol and Periz pipol, bikos of di wahala wey una put for my head. My pipol nor plenty and if dem gada demsef kon attack mi, dem go distroy both mi and my family.”


Reuben sons na: Hanok, Pallu, Hezron and Karmi.


Israel sons na: Reuben, Simeon, Levi, Judah, Issakar, Zebulun,


Simeon shidren na Jemuel, Jamin, Ohad, Jakin, Zohar and Shaul wey en mama kom from Kanaan. Na dis pipol bi Simeon family.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ