25 So dem komot from Egypt go meet dia papa, Jakob for Kanaan.
Dem go back go meet dia papa Jakob for Kanaan kon tell am evritin wey happen dey sey,
Den e send en brodas go and dem kon komot from en present. E tell dem, “As una dey travel, make una nor let fear worry una.”
Dem tell dia papa, “Josef neva die and na en dey rule Egypt!” Jakob kon sopraiz, bikos e nor bilive dem.