Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jenesis 45:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 “Una with my broda Benjamin don si sey na mi, Josef, dey follow una dey tok.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jenesis 45:12
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

(Naw, dem nor know sey Josef dey undastand wetin dem dey tok, bikos e dey speak Egypt language and anoda pesin dey interpret am give en brodas.)


I go provide food for una for here, bikos dis honga go still last for five years. If not, una go soon dey poor; both una and una family and evribody and tins wey bilong to una.” ’


So make una tell my papa about all my honor for Egypt and about evritin wey una dey si so. But make una kwik bring my papa kom meet mi for here!”


Make una look my hand and leg and make una tosh mi: spirit nor get flesh and bone as una si sey I get.”


Den e tell Tomas, “Put yor finger for my hand, make yu tosh am. Stresh yor hand put inside di korna for my belle. Make yu nor dey doubt again, but make yu bilive.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ